@CFCNKay Messi Dey carry the team gan, the other man Dey Portugal with half key players of psg wey win back 2 back ucl e no see anything do with em
Even scaloni Argentina coach self no sabi na Messi ball Dey push dem
Without messi those comeback wey happen no fit happen o