@instablog9ja Antibiotic amoxicillin and co.. chloroquineβ¦one big yellow tablet like dat paracetamol dem Dey crush am force am inside my mouth den cus I no Dey ever gree to take medicine π once e enter I vomit
@OurFavOnlineDoc Im glad π maybe others will learnβ¦ na lawlessness make our country dey d wey e dey now.. u knowingly breached ur terms n conditions to stay in a system n u r crying for wat exactly? Cheap Sympathy? Please !