@aonanuga1956 Like you nor even get shame self or self conscience you must be the very dull one if you must take us for a fool, make una dey fear God o these things una dey do una get children, people future dey una hand see wetin una dey do with the future of our country
@OdogwuNdiAbia@markessien Are you that daft and senseless? You be fool o na people like you make them dey insult your tribe so akpa, even in very sensitive situations you’re still trying to compare problems
@JodineVintage@Uzothemaverick1@The_Ogundipe Your brain flat nothing suppose fit burst am with this your reasoning and lack of comprehension from you and the person you reply to
@Crownthecook@yabaleftonline Yes and frankly it’s not just men attributing to this nonsense most of the so called “private chefs” aren’t helping matters on their end too
@Crownthecook@yabaleftonline Once they see you’re private chef in your bio they go straight to profiling your fashion choices next, it’s crazy 😂 it’s not really hard to tell apart the serious ones with the craft and skills imo