@General_Somto Dem never beat a whole family for una face before Abi dem don beat one Egbon don beat father mother and son before na person wey I sabi lol
@Arsenalinho_@EduardoHagn Aswr na havertz I wan see oo make havertz dy play saka and odegaard position I go accept cuz the 2 just dy useless dem no go wan do assist to striker nonsense sha