@kevwe_s74827 Hotboy na today u just sabi say i no de genuine ๐ ๐ ๐
Yessss ooo dem don call me like 6 names, make den solve d puzzle
I love to shift mentus
@Jack_ng01 Ezi why u de wait after election, are you that stupid abi u no wan make your new found Oga win??
Okoko dis is political malpractice, pour dirt on your opponent is d name of d game. Oooo i forgot you are mentally ret*rded