@Wizarab10 Far back 2007, a similar incident happened to me while playing a football match during interhouse sport. Two of my opponent made a ferocious tackle that had me landing with my head to the ground. One thing I can vividly remember was everywhere went blank, I had total amnesia.
Szoboszlai no vex oo, but for now na Zobo u dey offer us. Nyoni is much impactful and prolific in that midfield. Maybe Florian can be a sacrificial lamb for you.
@onajinrino55663@Hybrid_Ola And tell the people wey send u say I no send una papa, make God take all of una. With that nonsense torture wey una go through, una think say proper way to get education be that. Y'all Kee being dimwit
@onajinrino55663@Hybrid_Ola U be my guy but e no go better for you and DDFA. E be like una be fool, so I can come to light, have a mind of my own and express myself willfully. U be fool