@GxxxxB_ Una mumu who says he want to reach him
Who talking about heights and who’s better
Why would he down grade his album that’s all everybody go support ag until I come talk say something u do nor go or steal ur content u go come Dey mumu yourself
@YKoluwaseun9 Blogs stupid oo
Is this about who’s bigger?
If one bigger blog thief or downgrade ur content u nor go para?
Omo una just Dey suck ag prick una know say Wetin e talk nor good
But una just wan suck e dick
@it_Rutie FYI god nor create woman in our likeness
Na duplicate woman be
God said let us create man not woman
Then he took our rib and duplicated woman
Get your story clear please or go read ur Bible
U wan shade person and u no get simple knowledge
@abazwhyllzz Oga nor Dey lie dem sign at 2015 2018 seyi drop e first nor come Dey lie for here
And go listen to that Afa sing Wetin e talk good?
Which one be this one no be Fuji Moto why e wan Dey degrade the guy hardwork na really old fool