One thing about Weed 🍃 is that it will boost your confidence to a certain level whereby even if you look like a monkey 🙊 ….. your inner self will convince you that you’re better than Aaron Pierre
This chiamaka wey dey streak wetin no good for snap
Na you and 23 other boys dem forward those pictures to 🤣🤣
She just dey nurse all of Una, na next month be her birthday lmfao
Enugu NBA youngboy for don spam different camera angles of restaurant for 2 frames , Akara and pap for 3rd frame and 3 car dashboards for last frame .
Restaurant Photographer for a reason 🔥🔥🔥