@PsalmFifty1@BayuzTv Say the truth he didn’t approach her the right way please lest be honest please
You can’t just carry camera and start filming someone, we respond to situations differently……
@Whykay044@imran_services See ehn guy
Na only if we wan eat food we Dey pray before but now guy even to drink water i go first pray 😫
This country wan kpai person
Just imagine tgis kind dirty space for goodness sake
@Chelsea_Fan011@ultimate_kombo So arsenal was not determined Ahbi wetin you Dey talk so, you Dey come person home you Dey talk say them no Dey determined, what have they been training for? Una go just Dey talk anyhow
Na Brighton we suppose blame Ahbi 😒