@mcmaestro_23@nanaqwophy Hw3 see am .. them Dey do moves for work wai .. limiting stuff no concern this make them tell am the truth .. or he k ow wey he Dey fear sey he go do some
@iamkobbi@forrealnomoney Some dealers the kind profit them want get be serious ebi like them want use that same car they are selling to buy a different car ๐คฃ๐คฃ
@Rockstone1z@forrealnomoney@isryyl Now stearing change is about 3k towing 800gh ,now I paid duty of 38k just last week so with this how much are you going to sell it
@_GhChronicles You see Kantamanto clothe sellers Dey complain sey now people Dey shop demma things from stores abroad ? The man ankasa he for drink soup something Dey do am
@_GhChronicles See some foolish talk I have my money and I want to import my own car too you for get license the nurses he Dey use for example eno school dem Dey go .. so if you feel sey you want turn nurse go nursing school errh