god go even punish everybody
the person wey wan buy phone for girlfriend
the girlfriend wey wan dem wan buy am for
the vendor wey go sell the phone
the dispatch rider wey go deliver am
e no go better for all of una
some talks na just pure yahoo boy talk,
make who go site go carry block or mechanic wey get brainbox debt dey fantasize about buying phone for woman 😂😂