@AAustino001@TheEmmalez Why body just dy pepper you stupid idiot, what sense have you made ,see wetin APC turn u to, depending on bet fr hope and planning ur life, see ur timeline so so sportybet codes werey
@Mazi_Chinonso1 E b like say that man na content creator, no b him dy one video wey dem use him account collect 50m naira wey e say na him friend, or I'm sure nobody see wetin I dy talk?