Camera on NDC MP;
Kwadwo Sheldon: Content creation aban.
Camera on NPP MP:
Kwadwo Sheldon: Jerry dey job pass! More fire ๐ฅ
Osorosoro Nyame nkoaa ne nokwafo).
Nobody go happy pass my people for MTN ๐ dem hit demma KPIs for the year finish. The end of year report go sweet rough. The person wey talk for meeting say make them collab with Wale on his birthday dey need big Christmas bonus
You go go inside then ibi Coleman wey wire Pogba some thirsty Didi Jollof through Fedex make ein Testosterone levels Excite.
Them go figga Pogba take some hard drugs nso na Ibi Osu Jollof