@bossmanoflagos@Bet9jaHelp I didn't know that before but just found out and after winning with the bonus bet na dat day e con expire but what I need to know now if the money don go or e still there
@Bet9jaHelp my account id is 13964628
And my username is Lawanipablo
Then nor even give me anything for inside the money make i still happy bet9ja collect all of them I swear make una nor go dey do like dat oh money wey me don lose for bet9ja nor be small ab3g make una credit me
@Bet9jaHelp bet9ja ab3g I don cum again I nor feet sleep since yesterday, the money that I won on bonus bet please I need it and I didn't know that if the bonus expired or not but please I beg in the name of God 94 thousand nor be small money
@Bet9jaHelp please oooo that Money nor feet just go like dat bet9ja ab3g I don dey happy since yesterday nor con see the money ab3g thank you
Ab3g π₯Ίπ₯Ίπ₯Ίπ₯Ίπ₯ΊπππΎππΎππΎππΎπππ
@Bet9jaHelp ab3g oh now my first time to win dis money since I started bet9ja or if now so make una nor dey give me bonus again ab3g ab3g I need my winning and now my guy dey tell me say the money don go because say na on the 10th dey me the bonus and now on the 13th e go expired
@Bet9jaHelp me never too understand bet9ja ooo oh k now, they gave me a bonus for sports I used the bonus to stake games and won with it but I didn't see the money and now I went to check the bonus history the money isn't longer there again ab3g weytin happened
@sportingking365 My luck nor just shine today at all just one one game cut the tickets πππππππππππππππππππππππ
Dear Capitec Bank card holders, we sincerely apologize about the system problems you've encountered Yesterday, we we're busy with some Activities. This won't happen again, please bare with us. #CapitecBank
Activities: