You go dey pressure Boy for chop money, make up money, hair money, transport money even sub money later you go dey complain say e no carry you go date😏. Which money go remain from all these billing for this economy?!😹
I carry hand for jaw, Papa and Mama say make I tell dem Wetin dey bother me say dem go do am ASAP. I tell dem say I just dey tired but for my mind I know say I dey crave #500M Wire wey go change my life small 😞. Thanks for the concern pops and mumsi tho😞.
Girl tell you say she no be verjin and you dey ask of body count, dem tell you two which in their books no dey pass three and foolish you believe am😹😹😹
Jessy My ACR sent me this and said "You don do comeback"😂🙂↔️.
The truth be say I too dey folo women then for year 1 and I been dey hustle lokey then😂. I still dey folo women now but I don guide on a normal level in 2026, year 3😂. I will be back🙂↔️. I'm just beginning.
"A friend that doesn't judge>>>", meanwhile y'all get mad when male friends don't expose or disapprove inappropriate sexual approaches towards a woman from their friend. What happened to not judging because that's what y'all think DOESN'T JUDGE means🙂.
Women hate man wey know im worth die 😹, always fantasizing about an Odogwu settling for a poor entitled woman but it becomes a problem when the Odogwu openly confesses his desire for an equally well to do woman of his calibre😹.