@Ninethy3 Oga you guys should stop accusing @39billion
Of making you loose
Person dey drop game everyday with 99 naira
To win 200 million
Don't you think it just a try your luck game
And you are blaming him because you pick 4 odds from his game
You forgo search the 4 odds yourself
@Ariwodo_ Omo dey drop stocks to buy for here
Or better still create a telegram or WhatsApp channel
We Nigerian youth dey suffer
Una gat dey help us in this little way
No be to kan post am dey opress ppl everywhere
@MathiasIgonor You have been talking about this thing for days
So that ppl can keep commenting on your and to get likes at the same time
Oga focus on another
A man learns how to make more money from mistakes
And not to take the place of a woman in this situation ( talkative)