my over 1.5 with early goals ZGCV1E na Haiti and Ecuador spoil am
one correct score dey wey i flex 6 games, all first 6 games cut lmaoooo
i added the code maybe you guys can edit and rebet, make we spoil our lives together
all my bets that cut are worth replaying walahi my over 1.5 games TUERD4 na Haiti and Ecuador spoil the remaining
this with multiple option MT7ALE na australia and turkey die am, under 0.5 but they went 2:0
2nd half over 0.5 Haiti spoil am, the rest just dey come dey go MVNXUH
3/5 remaining, Netherland let Japan equalize yesterday, that move cut my jup slips making it remain 3 and also cut 3 of my open bets on sporty making it remain one
fck this game! even today sef i dey fear for belgium make dem no chop my eye
one of my Jup game don cut 4/5 remaining, claude missed out on this because i was using low model i for don use that Opus 4.8 (HIGH) that model brilliant bakan bakan, i no wan pass limit
na hin predict this game laidis, make i see how e go be till the end, i will update here
vps problem solved (my babe did), need claude console API and helius pro plan for webhooks to make this shi faster and accurate
how am i making monies to get this abi who's gifting?
do you know??? you can grab people’s idea, even if it’s not an idea anymore and they executed it
grab it, refine it, make it more cool, give it some perks and ship itttt, it’s not straling
there’s room for more best abi how dem dey talk am