@MTNNG Very obvious you all are criminal entities in disguise, uptil now the issue I reported is still not fixed and you claim to be a company. Extorting money from citizens. Criminals
@Omojuwa@PeterObi@Omojuwa as you collect money dey side bad governance you wan come influence us wey no collect money make we support nonsense wey you dey support?
@MTNNG I paid for Apple music for the cost of 1300 till now I can’t access the service and you all keep telling me that my issue has been queued and the subscription has been running without me using it. Thats robbery
@table_shaker_ Well 1 million no get level again so I no blame her, but na person wey see this type of girl con decide to date her na the person I blame bcos this type of girl suppose remain single for the rest of her life… like her level of entitlement is hereditary
@BwalaDaniel Once una join that demonic party @OfficialAPCNg una brain go just die automatically, all of una go use @PeterObi dey trend make thunder strike you for there
@GazetteNGR Nigeria has Spiritual issues? Well that is why you’re a pastor, Daddy GO we need your help now to get us out of it, abi its bigger than you? I just hope you didn’t say this cos I suppose swear for you for wetin you do in 2015. Just face your church and leave politics
@ARISEtv See as person wey call him self lawyer dey find better words to use cover him client case, but watch @DeleFarotimi speech and you will love English language
@renoomokri@renoomokri rest and leave Supreme Court to decide the matter, why the thing dey pain you pass Tinubu wey get the case? You just wan come back Nigeria 🇳🇬 yeye man wey no get sense