Since the death of my pops, I’ve felt a kind of emptiness that words can barely describe. It’s as though a part of me left with him, leaving behind a void that nothing seems able to fill. No matter how much time passes, there are moments when the reality of his absence hits me
if you be my guy and you try kill yourself cause of woman, i go just cut you off.
and if you later kill yourself, i go make sure say i chop that same babe for your back. fool
Make I just dey pretend say I sabi wetin dey I dey do, from there I go meet people wey sabi wetin them dey do, so I go sabi wetin them dey do, then I go finally sabi wetin I dey do