make i just dey pretend say i sabi wetin i dey do, from there i go meet people wey sabi wetin them dey do, so i go sabi wetin them dey do, then i go finally sabi wetin i dey do
if you have 300k in your acct, you can buy a ps4 and when you finally guide, you can swap it to a PS5.
same thing with women. when i guide, i go find the one wey pass you
Religious rulers need bad governance for them to be able to sell cheap miracles.
Political rulers need religious rulers to help keep the people subdued so they cannot make demands on the political rulers.
It is a symbiotic relationship!