@PalmerErrandboy Wait, why u like fake stuff. Make that useless olorigbigbe wey dey always attack barca fans no talk when dem return d same energy o. U don post like 6 fake stuff today only.
@TheProf16022215@PalmerErrandboy 🤣🤣 only trophy we hardly take serious my foot. Madrid are desperate to win the treble. Copa dey rey is part of the treble, valverde was busy wasting time last szn copa final just for them to win it mbappe,vini, beli, ceballos were all jubilanting when madrid scored the 2nd g
@TheProf16022215@PalmerErrandboy Mid trophy? Have you seen Barcelona to do bus parade for only copa dey rey. If the trophy is mid ur club wouldn't have done bus parade. Same way y'all were celebrating a match as if u won d league 🤣
@LoreMadridistaa@Dat_boy_nino For someone that won the same golden shoe in England. Won European golden boot in messi and cr7 era, some of you need to go back and learn hpw to watch ball.
@DFemilizing@PalmerErrandboy Madrid no parade the same copa dey rey? Barcelona don parade only copa dey rey? Same cup wey ur team organise bus parade for 😪🤣