@Abdul_A_Bello@officialkrey_@deenayaah@Eluemunor_ You be werey ooo...owkay just like this rubbish city sh!t movement wey Dem do for owerri....with plenty APC banner and campaign for vote. .....wetin Dem share for dere ??? No be rice and all dox rubbish 💔😂😂 werey dey share rice to poor masses to get vote..weaponizing poverty🤦