@PempressP If he doesnβt make it the woman can also make it
Abi d building she building with d man is only opening legs or she no dey work to make am too?
@bellorian@Dir_Martinsz Wetin dis people use my eye see for kogi Abuja road eehh 2016
I almost cry that day bc dem frustrate me, me wey no dey like carry any nonsense waka, just because I didnβt look like a northern person, dem wan knw why and who I dey go meet fr Abuja
@chummyblack12@Coal__City 95% of spiritual leaders of any kind dey sleep with people wife, some dey wey dey fuck 2 to 3 family members but dem no knw and plenty children fr church na pastor children wey dey bear another name
And all d women dey give pastor better style and good fuck pass their husbands
@guzu_p I said same thing when I saw the post
Like u dey mad, d werey nor knw how annoying he dey to javis
Imagine outside public space. Well na their life tho
@AdeshinaOm39269@iamegbuna@egi_nupe But how can a government who are supposed to fight against insecurity are now rehabilitating the same terrorist who are killing people, what does that tell you?