@instablog9ja U better thank God for the little, people wey Dey bush with bandit no see this one chop ooo, I pray they all get released in peace and join us to continue advocate for better Nigeria
@CrownprinceCom2 Na wah oo, though, I go don give them my own lay down rule before giving them any money to start the training, u can’t treat someone’s wife like this nah, just because u be oga . Until they sue one oga one day, them no go still learn
@AdageorgeA First, I go first assure myself sey I no kill anybody, so no way ghost go Dey run after me, also I no Dey inside any occultic group, I sure die say I no go fear anything, na them go tell me wetin them want and where dem Dey go, them fit mis road
@OgodoSandra She don grow up and okay, she can take care of herself, that is why she can insult u because u advise her as someone that loves her. Let her go, if she comes to u for assistance, do it if u have the capacity but that regular giving should stop.
@Mikeliberation No nah, I won’t take that as well, as a well prepared best man, I can ask my guy to do both and he will gladly do it and not change him with another person like he doesn’t matter.
@Richtyns@Mikeliberation You can still do the best man and also oversee the drinks nah, changing him with another person as if he doesn’t matter is the matter here
@Ruky_Baby27 Your wife no regard u, Abi she don see u finish sey another woman no fit gree for u, u self shock am, make u try am for outside, only be sey na extra money the thing go chop
@Prince_dc21_ No take that one play next time abeg, no man fit take am, the first thing that comes to his mind is that, u don spoil and all his effort to service you so far has always been like he is doing nothing, to make love to u go hard am again cos he knows he can’t satisfy u, so why try?
@itzchristunique Na sense she no get or she no regard you or she think sey u no care, just give am warning for the last time, she no go try am again. I don marry for 17 years now, there are thing I still Dey remind my wife sey she shouldn’t try with me even as the love Dey shark d two of us.
@NigeriaStories Make we talk about the one wey Dey inside bush already after which we can discuss how capable he would be. Make he help us bring those ones out first.infact, na about how many go Dey each school cos if bandit wan come, them no Dey come in one and two ooo
@Themrbachelor This one wey you do, na wickedness and I am sure brotherhood is not proud of you because of 45k, u come punish another man pikin like that. After proper knacking for three good day, u come put the innocent girl for wahala, if to God support fornication nii, he supposed punish u
@ArcSadam Was he adopted properly or na the time of “ u marry me u don marry my child type”? If na that type, shishi, he no go get but if he was adopted properly and there is document to back it up, the court will favour him and he will have a share of whatever property u father left
@kenkenlewu But he fit still come be the one wey get the pikin ooo, make the two fathers contribute money do the normal DNA to ascertain the real father now, though we know sey, relationship don scatter already
@Row_Haastrup@paulhuge39 Dem go say u stingy now, not knowing is the right thing to do, I never marry u come carry ur responsibility put for head, why not just marry u immediately and continue the life?
Girls of this day don see billing as normal in relationship and guys are now accepting it as normal