@omowerey577@39kousin Seems you’re very stupid I resemble person wey nvr chop for ur eye ??
The truth has been said there are days for lost and day for win
Na me know how much I don gain already I hardly play anyhow game so mind ur speech abeg I no Dey beg for giveaway like u I don’t stoop so low
@Cordreal10 Even that option Dey cut normally na
I remember when we use am do rollover then
When dem Dey benefit dem no comot am
But as big win enter one day dem comot am
Bookies no wan make person win Atall sporty keep proving it
@OdenwaBTC But let’s be honest the game Dey cut normally before
Just one day wey everybody boom dem comot am
When e Dey favor them dem no sabi remove oo but now na once dem comot am just one day win ooo
Nonsense people