@K_sparrow1@Ngofestus@jaysongsico Mumu, I’m Nigerian but I don’t live there so if you wan die there so be it.🤣I still Dey okay more than you and your fam.
@K_sparrow1@Ngofestus@jaysongsico The ceos, phd holders, those breaking the world barriers putting their names in the records, what have you genuinely freely done for them Mr man? Una no go let girls be.
Call me anytime you want🤣e no concern me but I still Dey ask you my question.
@K_sparrow1@Ngofestus@jaysongsico You don ever see normal girl wey no be ashewo for road, legit workplace, office, church, mosque, school or anywhere & just be like, “Girl, you fine, and u no be ashewo. Take this ₦1m, go buy something nice for yourself,” w/out asking for sex or expecting anything in return?🌚
@madubuikeV@wegatherdey As per se ma only him Dey enjoy life😏Una too daft oo. She’s pretty, seeing money and got good body, men Dey hustle her too but You Nigerians think the women is always depressed😂