No be we say make your pops no guard o
Shoutout to the ones that came from family money and still grind to the top
Comot here with that your useless motivation … imbecile
No be we say make your pops no guard o
Shoutout to the ones that came from family money and still grind to the top
Comot here with that your useless motivation … imbecile
@Bigrexy01okz@chartradar_ All of dem lowkey dey cover wizkid but if e reach davido turn dem go ask chatgpt for engaging captions
Bunch of stupid bloggers
@Bigsm0k3_@Favourrzqk@davido i tire oo bro tell them!!!!
15 years na 15 days??
if dem dey find engagements enter tiktok and do your shit and stop tweeting rubbish
@Favourrzqk@davido Person wey no geh level just open mouth dey misyarn anyhow...
i jus wish hand go fit touch these hungry twitter people one day una dey vex me like maad
bastards!!
@Afrobeats2day Make una no dey comment for this kind things....This fool dey find engagements nothing else... Fucking bitch. e no go better for you and your generation.