https://t.co/fXRm1fcwMA Check out your Boy Triggar on Audiomack Await the New Sounds from Deep African Trench. Afro To Africa. Afro to the world #Triggar
@Peruzzi Oga Peruzzi naso u do do go Dey slap slap people for Road . Like Millitary man
Celeb they Fight Celeb ๐ค
No be say you go con turn yourself to Hunter untop matter wey no Concern Music
If na Wizkid u wan Fight . Face am .....if anything do Mdeee !!!!!!!
No worry ๐งฏ ๐๐๐