@Adam_73837373 You be fool..... Shank once talk ham say Niger streamer no dey make much...... And stop fooling, American earn more than Naija steamer ... Get your fact right
This thing alone na wetin make me love the boy. He no fit even do wrong in my eyes anymore. His kindness is everything. I love people with empathy β€οΈ God bless you Peller.