I join X on 2022 and stop updating here but doing giveaway on iG Not until instagram Ban me that made me came back here, after trying another Acct with the name but still get Ban and I promise of doing 1m giveaway on X if I can get to 1k Followers before month end, Check the date
PARA PRO MAX
PARA + PRO + MAX = RICH AND WACKO
Happy Birthday to you MENTOR @davido Igba odun NA one day for you ORIADE , BABA IBEJI HIMSELF, Olowo ori Oko Chioma, Omo won ni Atlanta Usa Ati Gbogbo Ede Mo Africa, You are the World And Donโt Forget Na you dey make them haters
relevent without you No Promo And food For them to put for table for their Family, I love you Scatter For Here ๐๐๐ฅฐ๐๐๐โค๏ธ๐๐๐ป๐๐ป,
Help me wish Under this Post I might make you happy for wishing My idolo Under this !
I join X on 2022 and stop updating here but doing giveaway on iG Not until instagram Ban me that made me came back here, after trying another Acct with the name but still get Ban and I promise of doing 1m giveaway on X if I can get to 1k Followers before month end, Check the date
@DEngliishalhaji@abazwhyllzz Trust nobody Na that brother own worse pass person wey you no fit carry go prison if he steal from you, Na family go settle ham all ur millions gone no try ham abeg ๐
@ola1357421 Promote my page and got me 50 followers from ur end I go run you 20k no free giveaway atm, I go soon announce public giveaway you go Dey on the top 5 list that will first get credited even if I no later see any followers from ur end