Brocode 101
The Ultimate Rule: Guy No Dey Carry Guy Babe
This one na automatic red card. Your guy ex, his current babe, or the girl wey he dey eye—they are all completely off-limits. If you touch, you don break the highest covenant.
(BROCODEREPUBLIC)
Please spare some 20 mins to read this DM.
It's a heartbreaking story of a young man.
I did not shed a tear, but I felt his pains.
Most of which, were caused by his mother's wayward life.
I hope we learn from it.
End.
(BROCODE 107)
Make Connections, No Be Only Talent”
Who you sabi sometimes pass wetin you sabi. Network well, link up with people wey fit help your hustle grow..
(BROCODE 106)
No Dey Carry Last When Salary Enter
As salary land, pay your debts first before you start dey flex. If not, you go run broke by mid-month and end up borrowing from those same people again..