@blaccmajek D egbon just Dey feel like say if una no Dey cool again e don mean say d person hate am …. No be so Davido no hate you na you won Dey use psychology Dey whine yourself
@iamChigoo Before vdm come we don Dey suffer as e still even Dey active we still Dey suffer so what’s the worst that can happen when he left …… so you think say we Dey fear again for this country ode oshi
@mansplendour1@john322226 You no get sense coz dem no get value to the society na e Dem dey sing….. e be like say everybody don Dey feel entitled to another person stuff this days Nigerians blood of entitle full Una body coz say I make am now I must help all of u ode oshi