Tournament wey never finish, nothing wey dem no call Ronaldo
E don reach your turn to collect banter, you want to be logical and emotional at the same time , chop am joor 🤣
Even After Real Madrid win 15 Champions league, we still Dey banter them.
But You wan use One World Cup escape banter ke 😂
Intellectual Otele 😂😂
High IQ otimkpu.
You pull two world cups, we pull two Nations league
You pull Ballon d’or, we pull Ballon d’or
You pull La Liga, we pull La Liga
You pull MLS, we pull Saudi league
You pull Copa America, We pull Euros
You pull UCL, we pull UCL
If we pull EPL titles now wetin you go pull?😂😂