@BiggDreamsssss@_kehindebankole Firstly, if anyone dey ask for giveaway online, no be my business be that and it doesn't mean they do not have a life
Na foolish life u dey live, I still talk am again
Run another edit
@oyshan2@iamDo2dtun Na you sabi that one
Finally, you realise that it's my choice and I've been speaking for myself, what a wawuuuu!!!!!
You already look stupid anyway 🥂
@Theoladeledada Make I just tag @FeedbackOYSG and Nigerian Union Of Teachers, abeggggggg, what's the update on the kids and teachers???????????
Shey na like this we go dey deyyyyyyy
@oyshan2@iamDo2dtun I'm intentionally tweeting in Pidgin English
I am not one of those who consider tweeting in Queen's English a messure of intelligence
I'd rather tweet in Yoruba language gan sef
I do not owe you or anyone "tweeting in actual English"
Now, like I said, I no dey date SM
@oyshan2@iamDo2dtun Because I say I no wan marry single mom
Lol
Not educate myself towards self development and career growth
Na anything wey come your mind u just dey tweet
U wey get opportunistic mindset "especially if the single mother is financially stable"
Make man dey look woman pocket
@hurtch Isn't that the same attitude of Nigerians, generally, to the insecurity that's ravaging the entire country
Rather than staging a damn REVOLUTION against a complicit govt, everybody just dey move on like, "it's not my business" "it's not going to happen to me"
Lack of UNITY
@oyshan2@iamDo2dtun Na you sabi that one o
I dey speak for myself say I no fit marry single mother, so that makes me a bad person?
U wey dey suggest say e good to fall in love with single mother wey dey financially stable na the best person?
Okay 👍🏾