@SaharaReporters If e reach your turn stop dem with shakabula make dem kpai you..I don't blame them there's nothing they could do the govt isn't not helping either
@WelBeast Jude' scenario wasn't a confrontation like almiron's.
Almiron was covering his mouth whilst he was aggressively confronting a player and hiding his utterances
@Adunniolaide02 You self rest on top 25k way she don send u sth...if sheno send the rest nko wetin u wan do...na u do mistake na if e dey vex u go court go collect order no disturb us for here
@instablog9ja Greedy politicians..Why didn't he effect the slashing of salaries on what he earns too??
But na sweepers 5k go accommodate other civil servants..None of these leaders are gon take us anywhere..all of dem na dsame thing
@silverpenydr Your reward dey heaven baba mi..🤣
Naija people dey always change whenever dem reach abroad..why e no send your money directly give you way him go send give him papa..na play dem play you
@KLASSIQTUNEZ Egbon agbaya.. you dey wish small pikin bad luck..no be your fault no worry next time dey go give you work make u help dem sew cloth..werey olofo
@Toluwase_x Ever since the kidnap happened have you not been going about your own businesses..someone is trying to market thier services and you're criticizing them over that..if e reach your turn leave your own business
@Owiggy_ Have you ever wondered why we as Africans believed what the Europeans and arabs told us about thier Religion while we don't believe what our forefathers preached about ours?
@LaceVine@PoojaMedia@davido@AsaAsika He's not in anyway begging his craft is photography all he want is a gig from davido to put food on his table..if e reach your turn no source for customer