@thelola_01 Instead make them outlaw religion as a whole for the country, turn all mosques and churches to factory make Una Dey do vigil for concentration camps 😂😂😂
@thelola_01 Statement wey fit cause civil war 😂😂, a country that’s basically 50/50. You Dey say end one religion, how do you wanna do that without killing them, and they’ll allow you do that now.
@ken_ri_ Yes, before I no dey do am, now, after I grow up, see how this life be, after every meal I dey thank the person wey prepare am, cause I know how to cook too and I k ow how stress ful dedicating time and effort to provide for another human being is so..,
@Damilarerv@figoo144521@Allezamani Ko no dafun e,you go say you no dey thank your mama for your own side,na two mothers I get for here and na anyone wey cook the meal wey I just chop I go talk thank you for,it's not even by force, they've never mentioned it but it's just something we've been doing since we matured