You see anything wey concern Mr P, Rudeboy, Jude Engees Okoye or even Psquare if at all, i don wash my hand comot. Nor be me una go come carry Dey do yeye, today it’s THIS ONE then tomorrow is THAT ONE. Abeg abeg all those thousands and millions of dollars wey dem Dey talk me nor see shishi.
I’d be minding myself going forward like an unbothered Nigerian that i am afterall them be family and las las them go settle !