@bigprofcnd15205@FelosJ@PoojaMedia I no even get anger issues I just think you’re Mature to know what is right except you’re hungry dude or attention seeker… Wetin you type under pooja tweet make sense?? Person suppose wake Dey swear for you early morning….
@bigprofcnd15205@FelosJ@PoojaMedia Followers go give me food?? Abi you see am say I be influencer… o ma pa San… that rubbish wey you tweet under pooja page shows you’re just looking for engagement… oloshi omo bye 👋 see you next time 🤣🤣😭
@bigprofcnd15205@FelosJ@PoojaMedia Aladanwo omo ni eeee oloshi… wetin vdm ask pooja no go far make he just tell us where he get the information from how is that hard?? Afonu… don’t we deserve some accountability and respect??? Iku lo ma pa e ni ose yiii
@ZazaXchange@PoojaMedia Bruh this guy didn’t made any mistake… he literally got the information from the source…he just agreed few mins ago that he wrote all of that out of emotions which is still lie…. He go talk no worry
@Pharoah477@PoojaMedia Leave am nah he Dey whine us… you wey over 900k people Dey follow..in this delicate situation you said you type out of emotions… as we be fool nah 🤣🤣 he go give us that evidence today
@PoojaMedia Ogbeni you never really talk oooo… you no like the name you have build for yourself… are you really taking us for fool? Ire ooo you go still come explain again