Honestly, I still dey wonder why nobody don talk about this guy over the years plus the fact say most of our influencers dey promote them dey absolutely sickening
This bobo โผ๏ธโผ๏ธ this bobo don actually ruin many boys life but dem no fit come out. me oo, I will tell my story today. This thing wey Una Dey see no different from Anini, he don use lifestyle rip us gon but if you see this quote your story, mine is in cs
Iโm sorry but when this man was alive a lot of people criticized him, many people said he was doing fake miracles. Heโs dead today and everybody is talking about how much of a philanthropist and amazing prophet he was. In this life just do you. May TB Joshuaโs soul Rest In Peace.