@ashantewa1@Riho_CFC Aunty Adenike, you don dey fight for Animal Kingdom like say dem elect you president there 😭😂 @Riho_CFC just talk one thing and you don open zoology department. Abeg breathe small, na Twitter be this 😭
@getpaidfirlive Me I don tire any small thing dm and everybody for here Dey ask how una Dey run am explain for comment section make we all benefit from am once.