@w3b_danny_@DAMIADENUGA Bro no be even the English be the problem. You fit no sabi speak English make you still sabi follow people talk. The way the guy dey talk you go don know say na one drug addict.
@De_king7g Some of una no really dey serious for this life
You don’t want to have anything to do with your Ex again but you still have her contact on your phone and you still never block her on WhatsApp