@Sayno2crime@Husomijo@naijaconfra Ana die years ago Una still Dey talk anali na only anali Una get? Na initial gra gra do am, give me 3 anali men wey never go down! Gattuso Dey run and hide reach today! All his men don die finish you Dey here Dey cap
@NomercyforOdin@Sayno2crime@naijaconfra Ayes and lies na 5&6 na so Una say Una nack 18 baggers for ihiala Dey call am 18:2 axe forum! If to say I no participate for the RS I for Dey feel bad! Where Una even wan see 18 baggers nack? Chai ayeees !
@NomercyforOdin@Sayno2crime@naijaconfra Drop proof say no be ayes dat ha thief? Person wey dem blow berreta for face you say na thief wey dem catch? You Dey craze?
@NomercyforOdin@Sayno2crime@naijaconfra Come on shut up! Na ayes dem kill and na viki run am! Make Una stop this nonsense abeg! If Una kill viki dem go accept! If dem kill Una you go come Dey cap fire! You smoke Igbo?
@Peacemaker074@dumelo_joh46327@Ojukwusk @SAINTQUEENX @naijaconfra Name the ones wey no be active coordinators please. Are you sure you are an ayes? Or just online ayes wey Dey stay NC comment section to find glory? Thank God I practice SVC fully and participated in many rice and stew if not Una lies fit make person rethink his decision.
Abeg wetin be the name of the D1s ayes caught and behead? If you mean edu obara, edu never ran, he went to Agulu for matters that agulu was doing then on his way back he branched at igbariam before his unfortunate demise met him. If the second person is savage, savage never ran away from anywhere and savage was not a d1 of any town deck when he was ovb he was d1 before and has handed over but because he handed over few days before his demise Una count am join as d1 wey Una ovb. Viki has ovb many of your cordinator!! So many of them I can’t keep count, but we no Dey count forum ayes as anything but because of fake glory, if Una kill town deck bagger Una go run Dey brag up and down. Baggers don ovb many ayes cordinator pass Vikings D1 if you want us to count, give me 5 of d1 and I will name 10 and more from years back to today if you want me to go further back, I will name 20 but the thing is dem probably never born you then. So I will do past 10 years.
No D1 will ever ever run away during RS in his deck without handing over or been rtd. That’s difference between ayes and Vikings, before viki go ask for external it means the d1 is telling us he is a coward and not fit, and it will follow him For rest of his life!
Yes, they were active coordinators when they were ovb I used was because it was in past. They were all active cordinator, the list long if you ask me to keep going. This argument is actually very stupid! Is your belief really that Vikings has not ovb ayes cordy or kpowai before in the whole south east? The thing with you guys is you count town deck D1 as D1. Name ABC executioners ayes has ovb except from ekenweofia I’m waiting.
I will. Baggers ovb Jew name apparatus in early 2025 who was ayes cordinator in Nimo forum in Anambra state and he was ovb in Awka, in 2025 baggers ovb Jew name Apia who was ayes cordinator in Nteje he was ovb in Awka, in 2025 baggers ovb Jew name Badoo former Butcher for ayes at Omambala ayes forum and still cordinator, he was ovb at Okpoko. In 2020 baggers ovb Jew name Ete at Awka who was ayes cordinator at emene forum he came to Awka for god knows what. In 2020 baggers ovb Jew name bomboy in Nkpor, he was ayes cordinator at Awada ayes forum. Let me tell you something, this list can go on and on!! Baggers don ovb ayes number 1man well. Infact if you start counting we don ovb your coordinators pass how much Una don ovb towndeck D1 and a town deck d1 is not a d1 in an ethical settings, just that viki call there number 1 man D1 regardless of wether him na Abc or towndeck. So get your facts right!! Ayes your ot is very bad! So Una cordinatior na armoured tanker wey viki no Dey board? lol 😂. Well na NC Dey give Una update. I can take this list years back if I go years years back when RS Dey bloody you no go comment that nonsense here, I used latest news because you are probably a child. Peace p
@BucWilliam99821@uhurusoldier400@naijaconfra Yes you are right, but doesn’t mean he fit no still. But 2 ayes contact one confirmed ✅ while one is critically injured. Wish him whatever he wishes others. Peace ✌🏿
@uhurusoldier400@naijaconfra E say na fake hands lol 😂. I don’t argue with fake egede men that get hands from Naija confra. Online no be real life. Enjoy your imaginary strong man. Peace ✌🏿
Taaa get out. Me na Anambra boy. Anali and Gattuso first do initial Gra Gra but wetin sup? All of there squads don go down! Gattuso Dey hide reach today! Beto don fall, Onoli fall, anointing fall many of those men wey follow for the initial Gra Gra fall. Even after anali fall nobody wan become Kpowai for Zambezi until another kpowai come out, as he Dey hand over baggers fall am, put call!! ☎️ Zambezi no Dey shake yansh again! Anali kill innocent people well na why he rain well so go rest! Ayes no see road for Anambra state no come here come Dey lie.
@FieldIdi50722 @naijaconfra PG is a Norseman hoooowww? He is a Norseman and better Lordy or formal never fall for Ogidi since? Abi Una feel say Una fit fall pg wey be norseman and bagas never retaliate especially for Ogidi? Please stop been delusional.