@FansTribeHQ The Rain wey beat person for obalende go still beat another person for Lagos Island 🤣🤣🤣🤣 world champion collect local champion dey laugh dem no know say wetin affect global dey affect local
@FabrizioRomano@BobbyVincentFL Whoever scouted that set piece coach should be jailed all our corners and not a single one resulted in a goal, that defence is just rubbish even the midfield is just not working. So for us to win a match we have to score 4 or more goals . That's unacceptable.
@FabrizioRomano Na wa o season after season Brighton just dey cash out on player sale, by the end of this season another young player go burst out and dem go put big money for him head