My own be say make you dey active, even if na 5 followers you get me go follow you back. I no dey among one of una yeye influencer, I no dey form wetin no dey. Reply/comment with sense I go engage you, I go still give impressions and followers. Use your sense π§πΏββοΈ
Highest Charting Nigerian π³π¬ Albums on US πΊπΈ iTunes:
#1. Timeless
#2. Burna Boy's Love, Damini
#2. Lungu Boy π
#3. Made in Lagos
#4. A Better Time
#4. Work of Art
#5. Soundman Vol 2
#5. Twice As Tall
#5. Playboy
#5. More Love, Less Ego
#5. I Told Themβ¦