@Searching4freda Ratels blood dey hot, anything wey be like attack, we no dey take chances 🤣... Tweet better next time some of dem na newbies for X
We dey protect our PREZIDO with our blood🤣
Respect who get, but fear who never collect🧏
Here's "Peter Obi" & "Nyesom Wike", 13yrs ago.
Currently, wike criticises Obi on several interviews 🙁.u will say it's politics right?
Yes but it happens outside politics too. He who's loyal to u now is there cz of interest 🧏