Bros @burnaboy you are great . I love your music so much . I get high to minimize all this pain . Who am i to be criticizing the way you live your life or how you get paid ? 😭💐 if I de keep my distance de Abuja make I de Lagos
If to say na that Jarvis junior sister peller date , I believe say dem for nova do marriage talk less of to give am pikin . Omo no be man fault sha small boys de like big things normally happy married life G❤️
So many Nigerians dan kpai without meeting or seeing their favorite celebrities in real life . Omo God abeg even if na 1 or 2 celeb make I see o hm 🤦♂️man de suffer still de watch their fav online imagination Por gan
make mama burna boy just call me join their crew make I de work with outsiders teams Omo I Dan too suffer 😓God abeg #Nosignofweakness I Dan leave am for your hand God 😭