@ChelseaFC Then sack am at the wrong time, how coach go spend 300m and sack am 5 days after wey transfer window close, who does that?Now the new coach might not like he’s signing and put them on the bench and by Jan new coach go ask for another 400m to sign his own players,nt a gud business
@bahd_mohs@sharon_maikano @Barbkhing @davido Na so una talk say @davido FEM Na trash but still topping chat pass una album wey be say na only my baby my baby I hear throughout the album SMH
But seriously this girl no get content jare and kiddwaya wey dey help her career don unfollow her she won con use laycon to trend.. shameless girl 🤦🏽♂️#EricaPepperDem