@U_Rochas Morning Peter Obi
Afternoon Peter Obi
Night Peter Obi
Una never tell Nigerians wetin dey make una dey fear. Just imagine say the man na tiff like una bulaaba, efcc for don jail am by now with all the yeye h8tes against him. Obi's integrity na another level. No cap📌
@BwalaDaniel@PeterObi Morning Peter Obi
Afternoon Peter Obi
Night Peter Obi
Una never tell Nigerian wetin una see. Because is not making any sense, in a country where there's too much insecurity and hunger, na only Peter Obi be una problem ireoooooo