@Spar_tacuss@hypetribeng U know nothing about music bro that's just a submission nomination of those submissions are not guaranteed, portal is open every musical artist that doesn't make the award less...
@hypetribeng Since 2010 wey him active if the fire no burn again like before no wam, him self don try and God really show am love make him self just show God gratitude, some wey dem follow start no even pack quarter of wetin him pack hmmm.