@maskilo64 E be like sey the people wey carry camera no be nigerians o,dem jus dey folo folo wit camera,no one is helping to resist his arrest...ahh...mo gbe
Will get paid for work they didn't investigate rather they'll pay them for the killings and damage they caused...oga @tundefashola leave that thing you are doing and let people do their jobs,make una go do una work too
@nassnigeria@segalink@PoliceNG@HQNigerianArmy#EndSars
Lekki toll gate is already a crime scene,who else is suppose to do all the investigation if not the police...ok make we talk say police still dey fear the youths...why dont the military themselves do the investigations,since it was their people who shot protesters...
Please what the hell are ministers &governors doing at a crime scene...d work wey we assign una for una no do am,doing jobs not meant for you,fashola never do power finish him go dey do detective,make Buhari kukuma give am anoda portfolio....So our police &military